Wrong Bae

Lyrics: Pelumi Gabriel Owoeye Music: Pelumi Gabriel Owoeye Utility be this oh ‎Uh uhh ahh uh uhh ahhhah. Mumu wey I love kode love me back shey Lon play with my heart why o? ‎Two years relationship ends kotolo shey lo fojumiri mabinu ‎Ashe ironi gbogbo I love u ‎Suddenly she said util I’m done with you ‎Before she broke she go say I need space she go block block without upset her
‎Don’t know say na wrong bae I love ‎Don’t know say na wrong bae me I Dey in love with ‎That soul make badboi cry so much ‎That soul make badboi cry so much I don hate that bitch ‎Don’t know say na wrong bae I love ‎Don’t know say na wrong bae me I Dey in love with ‎That soul make badboi cry so much ‎ cry so much ‎Eeh cry so much eh ‎Trust no babe them fit leave anytime ‎Back then I love her now I regret I love her ‎Igbatolo bai e pain me I no die ‎As long many babe Dey dm I Dey fine ‎Sorry u can’t satisfied her ‎Even if you buy car ‎She go do wetin she wan do ‎Lie Dey don verified her ‎Already I’m tired ‎She go say no when I’m in mood ‎Soldier go soldier come ‎I mind my biz I stop mourn ‎But it’s hard for me to love again ‎Bro , I regret say I fhor ‎I was told not to be in love ‎At this age I don’t need in law ‎No more babe cuz monibi lo ‎I say no more babe cuz monibi lo ‎Don’t know say na wrong bae I love ‎Don’t know say na wrong bae me I Dey in love with ‎That soul make badboi cry so much ‎That soul make badboi cry so much I don hate that bitch ‎Don’t know say na wrong bae I love ‎Don’t know say na wrong bae me I Dey in love with ‎That soul make badboi cry so much ‎ cry so much ‎Eeh cry so much eh ‎Over thinking no fit solve problem ‎I go drink to stupor when I’m unhappy ‎Utility go still blow hundred ‎All those Fipa yen go still reduce ‎Over thinking no fit solve problem ‎I go drink to stupor when I’m unhappy ‎Utility go still blow hundred ‎All those Fipa yen go still reduce.