Gratitude

Lyrics: Olamiji Okuwoga Music: Olamiji Okuwoga Badboi Lamyeed Lamyeed
je je, ju gudu je No time for story Mr jegude je je kin je Aya kata !!!
When we start this music So many thing wey dem talk about Say we no fit go far oh We no fit too go far (buh we go go far oh)
See me now, Ama blessings So many things God do for me, wey man no Fitto talk oooh Mouth no fitto talk oh, so I say
Gratitude is a must Na this year e go be, everytime me ah ball Na money make Benita want me her crush Everyting Gold, I can be on rush oh
Gratitude is a must oh Na this year e go be, everytime I go ball Na money make Benita want me her crush Everyting Goal, I can be on rush
Oya je je, ju gudu je No time for story Mr jegude je je kin je No be only you go make am, we go meet for there
je je, ju gudu je No time for story Mr jegude Se se sekere yen Ko ma gbon ni di omoge yen !!!
I gat to hustle and bubble Cos tomorrow no Dey Live my life cos tomorrow no promise we Cos if you too spend Dem go talk Put am for bank, dem go still talk oh oh
Dem go still talk ooh Dem go run their mouth ooh So I say say say