Lyrics: Luka Bulus Madaki/Ojogwu Tochukwu/Joseph Ola/Excel Rufus Spiff Music: Jibilla Shamgar Masoyi Take a look at my face I no come here to play here to play
Ji mana Ku tsaya guys
Take a look at my face It’s Shambee on the beats I no come here to play
Take a look at my face Kalle ni da kyau I no come here to play Take a look at my face I no come here to play Take a look at my face Kalle ni da kyau I no come here to play Take a look at my face I no come here to play
The party don start We dey give dem the vibration The party don start Give dem the vibration
Look at my face I be like person Wey Dey come from alagbon Come from panti And kirikiri Koro Koro I don Dey jump on okporoko And tolotolo E Dey my bando I get e one wey Dey whine to my rhythm Bounce on my this thing Peck on my pipi Odumodublvck Wan turn up the place you know Kata kata ranger Nobody can stop Anything I want I will go and get it done Never fill a form I Pull up with a gun I, they wan to check me Who dey follow come
Take a look at my face I no come here to play Take a look at my face I no come here to play Take a look at my face Kalle ni da kyau I no come here to play Take a look at my face I no come here to play
The party don start We dey give dem the vibration The party don start Give dem the vibration
Kalle ni da kyau Ya ma kamar wasa na zo yi Ko har Safiya za a kai Ba maimaita wakoki Sa nishadi da isar da sakonni Eh mun ji sun yi da Amma toh waye bakon yi Take a look at my face I no come to play Bamu abunda ke namu bamu son delay Idan mu muka rangada akan so replay Da irin wannan ne DJ’s suke son display In chasu suka zo A ce musu an fara A ci, a sha, a sha, A dan kara Yes you, da Ke na ce mu dan zaga Idan ba gasar cin kofi bane ban wasa
Take a look at my face I no come here to play Take a look at my face I no come here to play Take a look at my face Kalle ni da kyau I no come here to play Take a look at my face I no come here to play
An fara Ba su Ba su An fara Ba su Ba su