Lyrics: Gift Alunomoh Music: Gift Alunomoh Itz Darce on the beat If money dey eh yeh Ohhh uhhh uhhh Of Africa
Majo majo majo (hmm hmm) Majo majo majo (yo hmm hmm) Majo majo majo (hmm hmm) Majo majo majo
If money dey you go see Caro (yes o!) Tell me say she no fit do wayo (wayo) Of Africa dey make dem ko ma ro (yet again!) She tell me say na only you I know (wo wo) Only you fit to choke my supply For this your market wey you carry Me I must buy (must buy) All night (all night) baby one night I make you feel like you’re the one You know that’s my vibe Make I no lie—your body so nice Me and you together no be say I know why Take me so high like the Most High Make we dey until the end you’re like a fine wine
Majo majo majo (yay!) Majo majo majo (yo!) Majo majo majo (yay!) Majo majo majo (hmm hmm)
If money dey you go see Caro o (yes o!) Tell me say she no fit do wayo (wayo) Of Africa dey make dem ko ma ro (yet again!) She tell me say na only you I know (wo wo)
Money dey you dey see Caro ooo Tell me say she no dey do wayo (wayo) She dey dance am ama-piano (yet again!) She go dey say na only you I know (hmm hmm)
Every morning she dey spray me with her holy water (wo wo) From the gutters hustle Just to make the bread and butter (ye ye!) Now the money don dey come Dem say na juju matter—party scatter—for Dorime matter I no fit retire, my gbedu na my desire (ye ye!) The way she dey wire padi mi o’n ja mi laya (ohhh) Devil na liar, Grammy ti aspire We going back to back, you sef no go fit deny am
Ten toes Bad energy stay away, I no dey like those Shoutout to my team before we do the free shows OtilĂČ, you gotta pay up, now we don go Omo, we don goooo!
If money dey you go see Caro o (yes o!) Tell me say she no fit do wayo (ohhh wayo) Of Africa dey make dem ko ma ro (yet again!) She tell me say na only you I know (you I know)
Money dey you dey see Caro ooo! Tell me say she no dey do wayo (ye e ye) She dey dance am ama-piano (yet again!) She go dey say na only you I know (hmmm)
I know (I know uh) Tell me say she fit to love me, I know (I know) Bring it to the owner, make you my own (my own) Me and you together, come in my zone, say na like soooo I know (ye e ye) Till the sun come up, I make you my own (my own) Tell me say she fit love me, I know (I know) Me and you together, say na like soooo Wo uh wo ye!
Majo majo majo Majo majo majo (Darce on the beat) Majo majo majo Majo majo majo