Lyrics: Farouq Sanni
Music: Farouq Sanni
Gbogbo won l’oun sope
Emi ma jaiye mi l’oke
Logba logba, mo wa alright
If you no get money, dey your side
Gbogbo won l’oun sope
Emi ma jaiye mi l’oke
Logba logba, mo wa alright
If you no get money, dey your side
She tell me say she wan chop my dollar
Say she no fit love without the butter
She say, "Baby, na me be your lover"
I tell her, "Cool down, I no be your maga
Say you high me pass Arizona
Body soft, e dey high like soda
She dey craze for my vibe, e be karma
Omo say me I be loner
Gimme Arizona
Be my fiona
Ball like barcelona
Even though say I be loner
Gimme Arizona
Be my fiona
Ball like barcelona
Even though say I be loner
Amapiano dey burst their brain oh
But my gbedu go dey make reign
She dey whine, she dey to rotate oh
I dey fly, I dey elevate oh
May Kele wey get my number
But Na you wey I choose send your Aza
Oh their Father
Joey Zaza
I dey do mumu like a maga
Omoge no go do me Johnny oo
Say I love you ohh ragabomi oo
Baby jejeli no go pami oo
If you no love me, make you tell me oo
Me I fit to run away
Me I fit to make you stay
Me I get the money
You, you get the body baby gbemi trabaye
Gimme Arizona
Be my fiona
Ball like barcelona
Even though say I be loner
Gimme Arizona
Be my fiona
Ball like barcelona
Even though say I be loner