And I be dey my dey Wetin u dey talk na sacamaje Me I no dey form, I just dey my place Friends wey dey hate, I dey run away They wan con dey see me fall But u know say me I be standing tall When I want to pash me I like it raw Shima don dey come She dey ask for more
And I be dat guy so lonely Now better days are coming We pray for this blessing it came Now u see me balling And I be dat guy so lonely Now better days are coming We pray for this blessing it came Now u see me balling
Hmmm halle When they hear am coming All they say is hallelujah ahh ahh Halle hallelujah ahh Hmmmm jaiye Gbomo meji trabaye lo now Aye ti wa ahh ahh Aye ti wa ahh ahh
Oil dey my head Why you feel say I dey drip? The money dey my hand Why you feel say I dey spend ? Best moment of my life I go live am for life I thank god for my life And the lessons I learnt Omo e rough for the jungle The lion dey fear I came face to face It wasn't sunny for days Ope nifu oluwa I was never in doubt Now my girl endowed My fan base e large
Came into the game With no shoes But pace My mama said Don't stop Until you take your place Amapiano Why dey wanna know Beatzbishop instrumental We go back in time No coin-incedence Bringing you evidence You got a summer jam She got a fire dance We party hard tonight And pray the sun don't rise All her moves na true Her hips don't lie
Hmmm halle When they hear am coming All they say Is hallelujah ahh ahh Halle hallelujah ahh Hmmmm jaiye Gbomo meji trabaye lo now Aye ti wa ahh ahh Aye ti wa ahh ahh
I no fit bend low o I no see wetin you won do You no fit handle me
Make you dey careful See this level wey I dey I don fight devils
See I'm on my ten toes Steady on my grind I no dey move slow
You no go like to go mello? Cos I go get money Pass ahmadu bello
Hmmm halle When they hear am coming All they say is hallelujah ahh ahh Halle hallelujah ahh Hmmmm jaiye Gbomo meji trabaye lo now Aye ti wa ahh ahh Aye ti wa ahh ahh