AWAY

Lyrics: Yusuf Abdulganiu When nobody send me I dey my lane oh I carry my cross oh Ahnn Tears on my face... Away oh oh yh Yh eh yh Emini YUSLUV Y B SOUNDS... Last year So many things wey dey bother man then Now I stand right here I be doing things I dey face my fears I no go mind them No matter what dey do Me I no go fight them If you never hear my soundtrack 10/10 Nah hin I dey give them I'll never stoop so low Cus I gat nobody oh And nah my dreams I dey chase oh Backward never front I dey face oh Me I no dey look uche face oh On time I be running my race oh This pressure fit make man dey craze oh But I know say GOD dey my case oh ahn Take All Of My Pains , AWAY! I Don't Wanna Feel All This Pain , AGAIN OH , AGAIN OH Take All Of My Pains , AWAY! I Don't Wanna Feel All This Pain , AGAIN OH , AGAIN OH Oh GOD! Wetin dey sup? Why you leave the boy all alone This music is touching my soul But I no go fit to do am on my own Oh my Guy , No be so Wetin we talk no be so Why be say nah fake you dey show If you give me peace I go take overdose When nobody send me I dey my lane oh I carry my cross oh Tears on my face When you dey reject me Mama dey care for me My mentor tried for me I am so GRATEFUL
Take All Of My Pains , AWAY! I Don't Wanna Feel All This Pain , AGAIN OH , AGAIN OH Take All Of My Pains , AWAY! I Don't Wanna Feel All This Pain , AGAIN OH , AGAIN OH
When nobody send me I dey my lane oh I carry my cross oh Tears on my face When you dey reject me Mama dey care for me My mentor tried for me I am so GRATEFUL!!!