Lyrics: Jeremiah Egbaji/Jeffery Ebri
Music: Jeremiah Egbaji/Jeffery Ebri
I get sore throat
sweetie, We for talk less and ‘uck more
Don’t stress me please
I dey feel some ache for my back and my torso
Oh God
My tonsils dey itch me I for pop smoke
But i get sore throat
Where the kitty dey?
Baby, i for taste
She say, where the kudi dey?
Oga, you for spray
Oya, call aboki na
Make he start to change dollar
Put am for my suitcase
I want chop pudding
All of her pudding
She want my kudi
All of my kudi
She don try for love
She wan die for love
She wan die for love
She wan die for love
She want my
(Kaluba)
She want my V 12 (vroom)
Engine (engine)
She like how I bend it (beckham)
And.. cossa the style wey mi bend it
She dey put dem other guys on a pending
Shima tell me her insides need arranging
I follow her inside, rearrange shit
I glide then I land in mmh
Time is against me but I ain’t relenting cos she get long throat (long throat, long throat)
not so?
I bin think say na vibes upon vibes till I come close
She got tight coochie so one time couldn’t
be enough for an uproar (oya now)
So 4, 5 pookie
She chop like foodie
And **** like stupid
She wan ride for long
I love that so much
I’m up like sun up
She want my
(Kaluba)