Kpotorwogbor

Lyrics: Sefakor Letsa Music: Sefakor Letsa Kportowogbor
Kpotorwogbor Kpotorwogbor Kpotorwogbor Kpotorwogbor Kpotorwogbor Kpotorwogbor Kpotorwogbor …
My own wey bad be this Your own wey pure be that You wan remove the speck But in your eye na trees
My own wey bad be this (Kpotorwogbor) Your own wey pure be that (Kpotorwogbor) You wan remove the speck (Kpotorwogbor) But in your eye na trees (Kpotorwogbor)
Agbe y’ame nushianu ne wor ogblorge Mekawo oo, Gak3 wo gblorge
You get money (Dem go talk) You no get money (Dem go talk) You get car (Dem go talk) You buy house (Dem go talk)
So leave me make I enjoy my life ehhh ehhhhh
You dress good, you dey form You dress bad, you dey mad You get job (Dem go talk) You no get job (Dem go talk)
Mamie Talkie talkie Mamie talkie talkie Ny3 nya do ka woa (Ny3 nya do ka woa)
Kpotorwogbor Kpotorwogbor Kpotorwogbor Kpotorwogbor Kpotorwogbor Kpotorwogbor Kpotorwogbor Kpotorwogbor
Amentor f3 aba vuvu medzina 3nya ne oo (medzina 3nya ne oo) Agbe ya nom mele aa eya megaka wo (eya megaka wo)
Me dro nya de ta Me tsa dim nya dzram Ameadeke me fle ge oo Ameadeke me fle ge oo
I live my life, live your own I do my thing, do your own You fit to talk, I no dey care I no dey try to please you self
Mind your business, mind your business Mind your business oo…
You get money (Dem go talk) You no get money (Dem go talk) You get car (Dem go talk) You buy house (Dem go talk)
So leave me make I enjoy my life ehhh ehh
Kpotorwogbor Kpotorwogbor Kpotorwogbor Kpotorwogbor Kpotorwogbor Kpotorwogbor Kpotorwogbor Kpotorwogbor