Down This Road

Lyrics: Emmanuel Ogbeifun t/as Armani Ogee/Erie Joseph t/as Li joe/MaxinDiGreat t/as MDG Music: Emmanuel Ogbeifun t/as Armani Ogee/Erie Joseph t/as Li joe/MaxinDiGreat t/as MDG Gat to do my best I Gat to do my best Some dey live in fear Some dey live in tears
But I be stubborn person I no be normal person So make dem know say na God Wey dey do am Say na God wey dey do am
Down this road is lonely o Nobody know my story o Too many nights i be lonely o Sitting on my bed I Look my ceiling Cry hold me o
Down this road is lonely o Hold your love I no be Romeo Some kind things e no go let me say But for now make I
Count your blessings See what God has done Count my blessing But i'm having none I just hope i'm not ungrateful at all I been looking for the paper Since I was born Stubborn pikin dem send me work I no dey go I dey my lane I dey my zone One man parole When they say they never let me in for sure I tell them say you know You know I gat the codes
Down this road is lonely o Nobody know my story o Too many nights i be lonely o Sitting on my bed I Look my ceiling cry hold me o
Down this road is lonely o Hold your love I no be Romeo Some kind things e no go let me say But for now make I
As i dey grind I no get time Forward gang for life
I go dey grind I no get time Forward gang for life
So i roll up a blunt Gather my thoughts Navigating through it all Order oscroh
***************
i too dey para Im popping na why i dey hustle dey look for my money
i too dey para Im popping na why i dey hustle dey look for my money