Performer

Lyrics: Ojadua Emmanuel Temitope Music: Ojadua Emmanuel Temitope (You already know, Doctor wey dey sing song)
Many voices in the city, money be the volume Ambitions to go viral, what keeps it solo? Many talents in the street, see, grace be the volume Many things to table in a row but weak weak columns
Marley Marley Marlians, wait I am coming Lọ́wọ́ yìí, me dey find who go cut soap for me Behold, G boys! Never you buga me If nobe ethics me I for don go far for scamming
But na be I no be Warri pikin, I don't wanna carry last Making hay while sun's shinning, learnt time is running fast Poverty na bastard guy e no dey my bloodline Ego a dighi na ala, but as son(sun) of man I must rise
What more? Put yourself in my shoes babe Friends showed me shege, love showed me pepper Pepper, so make I pack my kaya I don find love taya, it's time to find rabba! Ahhh
Parararannnn - Gobe ti sele Can not explain, but I feel pain ieh - Gobe ti sele Carry kaya, koo tẹṣan moo, Nguanu - Gobe ti sele Jeko malo bee you go soon relate ieh - Gobe ti sele
I for say make Thunder fire the man behind my baby's smile but Toba je baba e abi brother e nko? I for follow cry blood but heaven nogo fall If it's gonna be hell I better fall out of the love joor
Hope blurs the line but the truth we know Deep down inside love we know how things dey go New day new wahala but the skin dey glow Enu kinihun towo wa gbe bajinatu niso o
Me journey through medical school a hell of a kind The step at a time when I've got to do gbedu for my fans Many hoes, plenty goals, plenty shoes that I missed Here we go! Bobo Flow, lamba still full body
Shey Na lazy you lazy you dey call am faith Illegal favour you you dey call am grace Embracing my hustle, you nogo see the pain Soon bareau go soon de change, 'tikoto go soon remain
(I gat my....) Parararannnn - Gobe ti sele Can not explain, but I feel pain ieh - Gobe ti sele Demo demo, democracy, Nguanu - Gobe ti sele Jeko malo bee you go soon relate ieh - Gobe ti sele
Una never see performer I swear you go soon see performer Performer wey pass Pasuma yeah yeah yeah Gobe ti sele