Oh yeah, yeah, yeah, yeah Eh mo gbe o, eh Blaq Jerzee on the beat For the girl, for the girl dem Bad man for the girl, for the dem Are you fe-feeling, feeling that You have captured my heart o, baby o, ehh Any time I move you dey hold me down o, baby o, yeahh Sey I must to shoot my shot o, baby o Maka chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar) Everyday with you, I dey sempe sempe High me like I drink sapele water Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke We go run the matter inside the keke na pe-pe Everyday with you, I dey sempe sempe High me like I drink sapele water Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke We go run the matter inside the keke na pe-pe Yeah Oya baby blow, blow Blow that your trumpet blow, blow Blow that your trumpet blow, blow Sample your trumpet blow, blow o Jo jo fun daddy yo yo Baby make I yan you different tori See the feeing you give me My girl, e dey enter body oo I beg you do me small small I beg you do me no be rush That girl baby blow, blow, blow Oya baby blow, blow Blow, blow fun daddy yo yo Blow, blow like mummy yo yo Blow my cassava yo, wo wo Oya baby blow, blow Blow, blow like mummy yo yo Blow, blow daddy yo yo Oh my baby blow, blow, blow Blow me like you drink sapele water Body come dey do me jeje je je Run the matter inside the keke na pe-pe Blow me like you drink sapele water Body come dey do me jeje je je Run the matter inside the keke na pe-pe Oya baby blow, blow Blow that your trumpet blow, blow Blow that your trumpet blow, blow Sample your trumpet blow, blow o Jo jo fun daddy yo yo You have captured my heart o, baby o, ehh Any time I move you dey hold me down o, baby o, yeahh Sey I must to shoot my shot o, baby o Maka chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar) Blow me like you drink sapele water Body come dey do me jeje je je Run the matter inside the keke na pe-pe