Lyrics: Imoh Matthew Ekpo Music: Pope Beats (Enomfon Bassey)/Imoh Matthew Ekpo Action Girl Lyrics
Action girl whatโ€™s the play tonight You got on blood red lips and you be smelling nice Serenade the room with no man in sight Said she a boss chic, need no man to her feel alright
E no mean say the girl na ashewo E no mean say the girl na okpo E no mean say the girl na ashewo E no mean say the girl na okpo
This na temptation Wey fit lead to bigger confusion Girl wey guide no need your attention Cause she sef dey on pressure, on a maximum pressure Maximum pressure
E no mean say the girl na ashewo E no mean say the girl na okpo E no mean say the girl na ashewo E no mean say the girl na okpo
Na louboutin she dey wear and she fire oh Her hips no dey lie like Rihanna And how she dey sway waist like Shakira Her English queens like Eliza Holiday she dey spend for Ibiza For her eyes I dey catch the teasers Roll am roll am like rizzla E dey make the boys dem dey ginger