Away

Lyrics: Gafaru Ololade Music: Gafaru Ololade Uhmmmmmmmm Uhmmmmmmmmm Uhmmmm uhmmmm uhmmmm Aya aya Bhad Boi Dc on this one again x3 when we enter,we go bust their brain with banger(oh yeah) Make I no suffer cux have been work from January to December (oh yeah) Me I no dey bother Cux blessings keep coming in abundance(oh yeah) Plenty money I don't want Yawa x2 (oh yeah) take me (away x5) Carry me far (away x5) Haa make my music go (away x5) Away x5 (oh yeah) many obstacles but I get God Me I no fit stop cux my journey long Oluwa lon se, ko ma n se eyan mo With the vibe I dey Bo, No be small Party no dey stop, me and my Gee Don dey pop Fly like a jet, going straight to the top Emi idan, MO MA gbe ra tan Shara to my peoples, wey dey show me love take me (away x5) Carry me far (away x5) Haa make my music go (away x5) Away x5 (oh yeah) I dey pray for my own Grace Make the Raba make he locate (hmm) Make I no go craze Cux I believe in your own Grace If no be God, tell me where I for dey But thank God am getting the pay Only money me and my niggas dey chase Baba jo wo WA gbe MI soke Eh eh Oh oh 100 percent dem go hear me oo Person wey I dey fear, Don dey fear me oo When me self go pull up in my lanbo Kori bamise kin gba award oo (eh ) Baba jo wo gbe mi de be Ko ri bamise ki n ma se lele ee (eh yeah) when we enter,we go bust their brain with banger(oh yeah) Make I no suffer cux have been work from January to December (oh yeah) Me I no dey bother Cux blessings keep coming in abundance Plenty money I don't want Yawa x2 (oh yeah) take me (away x5) Carry me far (away x5) Haa make my music go (away x5) Away x5 (oh yeah)