FAKE LOVE (Sped up)

Lyrics: Chineme Solomon/Philip Odogwu Odita Music: Chineme Solomon (Yeah yeah)
(Na na na hm hm)
As I dey try to feel alright And put sad things disguise Wetin I dey see with me eyes Only God can save me now
As I dey try to feel alright And put sad things disguise Wetin I dey see with me eyes Only God can save me now
They no just wan let me go They no just wan let me go That's why I dey on my own That's why I dey on my own
They no just wan let me go They no just wan let me go That's why I dey on my own That's why I dey on my own
E no enter ahhh ahh It's normal ahhh ahh Still I'll be whole again One day I'll be whole again E no enter ahhh ahh It's normal ahhh ahh Still I'll be whole again One day I'll be whole again
2019 I feel in love Make I tell you story I saw enough Many things wey sup I no fit talk Favour told me she's not for love Make I take this fact Happiness be like trap Relationship na scam Many things I feel inside This love ei no fit last Her pictures in my snaps Ella is just my past you know Because All I need is energy You're my felony This love my remedy Music my destiny Give you my melodies F**k to my frenemies specially for this love I fit to mentally And am single Make we mingle This love twinkle Make I trimble Give you triple For this love omalicha me sef I fit to sing my jingles you know
E no enter ahhh ahh It's normal ahhh ahh Still I'll be whole again One day I'll be whole again E no enter ahhh ahh It's normal ahhh ahh Still I'll be whole again One day I'll be whole again
(As I dey try to feel alright) (And put sad things disguise) (Wetin I dey see with me eyes) (Only God can save me now) (As I dey try to feel alright) (And put sad things disguise) (Wetin I dey see with me eyes) (Only God can save me now) (E no enter ahhh ahh) (It's normal ahhh ahh) (Still I'll be whole again) (One day I'll be whole again)
(Normally den go feel am)