Lyrics: Onabamiji Faith Oluwadamilare
Music: Onabamiji Faith Oluwadamilare
Cinderella all the things you’ve been doing Pata sha ni mon ba (Sha ni monba )
I just Dey do like say Me I no see anything
Emi ba moti ba
You tell me say you dey go choir practice
Kiwa lo nshe Ninu lodge Ti mo ba yin
Just stop it no dey whyne me
Ahh ( no dey whyne me)
Chorus: Why’ll you be lying Why’ll you be lying to me
The shit you’re doing dey make me weak i swear to God I don’t know
Why’ll you be lying Why’ll you be lying to me
The things you’re saying to me dey make me sick
I don’t know
Verse 2: I called you angel but you a devil in disguise
Say you're mine but I Seen you messing with these guys
Looking innocent but you dwelling in lies
Sadly... You no come get level for my eyes
So Remember this moment cuz you no go fit get am back
See kele wey I think say ee go dey get my back
If no be for the chest and back
Àbí Wetin go carry me go toast babe wey go dey sweat my bank
So I light my kpo... Flex my bros
On God No girl go fit mess my goals
OS yapa tí mo lè F and go
I no just like to dey step on toes.
So I put my heart on DND
No relationship wey dey get sweet ending
Only thing wey dey pain me na if I see pending
**** love... Na only money no dey fool pesin
Chorus: Why’ll you be lying Why’ll you be lying to me
The shit you’re doing dey make me weak i swear to God I don’t know
Why’ll you be lying Why’ll you be lying to me
The things you’re saying to me dey make me sick
I don’t know
Outro: You tell me say you dey go choir practice
Kiwa lo nshe Ninu lodge Ti mo ba yin
Just stop it no dey whyne me
( no dey whyne me)