Tire

Lyrics: PRINCE CHIBUIKE OKAFOR Music: PRINCE CHIBUIKE OKAFOR/Daddy McPhelps Kwo kwo kwo kwo kwo kwo kwo kwaii Kwo kwo kwo kwaii Kwo kwo kwo kwaii
Kwo kwo kwo kwo kwo kwo kwo kwaii Kwo kwo kwo kwaii Kwo kwo kwo kwaii RAWTICAN SPICE OLELELEM Sey them no Dey tire Many many people dem ah Dey down there Many people family them Kpaii for there In the house of jah Them commit sacrilege If them kill us finish Na who go come remain What typa nation we are living na Where politician dey use murder to Dey show power
Ah ahhh People no feel save for there motherland And if them try to talk them try to want to cut there mouth
Ah ahh
How man go survive When my people no give us chance Why people go Dey die like fowl And una sit down Dey look like that Any man wey Dey feel some kind Make e Dey yarn him belle I no Dey fear anybody Anybody go collect Any man wey Dey feel some kind Make e Dey yarn him belle I no Dey fear anybody Anybody go collect
Dem no Dey tire For all there stupid things Dem no Dey tire For all there Foolish things Dem no Dey tire for all there mumu things Dem no Dey tire Sey we go tire Dem no Dey tire For all there mumu things
Dem no Dey tire For all there Foolish things
Dem no Dey tire for all there mumu things Dem no Dey tire Sey we go tire E Dey pain e me Them been don scam my mama Them been don scam my papa Now them wan scam me for my generation See for this country matter Now I don cut my dada Make I Dey see clear like television
To make this country better say we gats join our hands Say we gats fight against oppression Say we gats take back this our nation No we no care about the validation Any man wey Dey feel some kind Make e Dey yarn him belle I no Dey fear anybody Anybody go collect Any man wey Dey feel some kind Make e Dey yarn him belle I no Dey fear anybody Anybody go collect Dem no Dey tire For all there stupid things hmmm hmm hmm Eh eh Eh eh Hmm hmmm hmm Ooo woi Ooo woi