CONCLUSION

Lyrics: Michael Owusu Music: Michael Owusu MickyMax Oh oh oh Yeh e yeh er
Nobody fi relate Cus I Dey sick in my brain Carry matter for head I don’t know how I go explain yeh
Somebody come explain Cus Emake I Dey complain Hurry hurry Edey condemn my faith (condemn my faith)
Etoda dia medze mpo Meto menia Menhu obia asem nko Me Hw3 mekye a Yieyie atamfo Gyes3 meser3o Meser3 a mennya mpo
If you don’t know the story Make you no come put the blame on me
If you don’t know the problem Make you no come draw conclusion
If you don’t know how e started Make you no come point fingers
If you don’t know how e happen Make you no come Killy my vibe(Killy my vibe yeh)
How you go know With this life too much hardship And people don’t care about your feeling What them think is what them dreaming
Oh boy see, I could’ve had rest But ask me, what I’ve been through Oh boy think, if it was so good Do you think I will be in this shoes
Today No be later That boy wey Dey begie from the baker Ebe today I get money get paper Omo make I tell you then times I Dey suffer Comot for the faker
If you don’t know the story Make you no come put the blame on me
If you don’t know the problem Make you no come draw conclusion
If you don’t know how e started Make you no come point fingers
If you don’t know how e happen Make you no come Killy my vibe(Killy my vibe)
Onyomanya