Lyrics: Gafaru Ololade
Music: Gafaru Ololade
FOLLOW WHO KNOW ROAD SELF DON CAST
AS OMORO TORI OWO NI MO SEBOTA
MAYE WEY DON BLOCK FIT TO COME BACK
IF YOU GET MONEY MAKE YOU NO DEY SENK UR BROTHER
CAUSE LIFE IS YOLO AH YOLO
SEBI NA MY LIFE I GO LIVE AM LOW LOW
PERSON WEY NO GET HELPER MUST TO WISE UP
FAMILY BILLING MAKE ME RIDE ON
ME I NO GO STOP
ME I NO GO FALL
ME I NO GO STOP CAUSE
ME I GETTI GOD OO
MANY MANY SLEEPLESS NIGHT
MANY MANY SACRIFICES
ME I NO FIT LOSE MY CHANCES
CAUSE WEN I NO GET MONEY DEM DENY ME..
YEH
WATIN BE YOUR GAIN IF YOU DEY BEEF ME AGAIN
STEADY PRAYING EVERYDAY MAKE I NO GO ASTRAY
OH NO
MAKE I NO GO ASTRAY OH NO
MAKE YOU NO DEY BOTHER MAN
MAKE YOU MAKE YOU NO DEY BOTHER MAN
MAKE YOU NO DEY BOTHER MAN
MAKE YOU MAKE YOU NO DEY BOTHER MAN
MAKE YOU NO DEY BOTHER MAN
MAKE YOU MAKE YOU NO DEY BOTHER MAN
OH YEH
DEM GO SHENK YOU..... "SHENK YOU"
NA NORMAL THING NO BE ISSUE.... "ISSUE"
IF YOU GET MONEY DEM GO MINGLE
AWON SHOBOLEYOKE ELENU SIZZLE..... EH EH YAH
DEM GO SNITCH YOU
WEN THE MONEY DROP
DEM GO BEEF YOU
BABA JOH ANYTHING I DO MAKE E NO GO IN VAIN
BABA JOH EVERYTHING WEY I LAY MY HAND ON MAKE E NO GO IN SAIN
ON MY WAY TO FIND SUCCESS
ANY I DO YOU MAKE U NO VEX OO
MAKE YOU NO DEY BOTHER MAN
MAKE YOU MAKE YOU NO DEY BOTHER MAN
MAKE YOU NO DEY BOTHER MAN
MAKE YOU MAKE YOU NO DEY BOTHER MAN
MAKE YOU NO DEY BOTHER MAN
MAKE YOU MAKE YOU NO DEY BOTHER MAN
OH YEH