Dibidibi daaa
Ya
Yeyyy
Ahhh
Show you love
On the road yeah
Me ago show you love
On the road yeah
Show you love
N the road yeah
Me ago show you love
On the read yeah
Eyy
Is a big man thing
When I show up for the yard
More roning you go feel
Am for your head
Yakubu say he be
The killer for the hood
All of a sudden
He dey live good
Yeah
One man thousand
10 for the girls dem
One for the boys dem
You know we never dim
Akye saa
Make you never lie
On God for life
Eyy
I go fit bust your brain
Money wey dey reign
Big boy thing
No dey play with my brain
Man wey dey work
Shoddy wey dey twerk
Gye me last fa kÉ ago work
Yang general
All I do is to flex
World wide thing am the next
Big flexing on my ex
Big flexing on my ex
Big flexing on my ex
Big flexing on my ex
Big flexing on my ex
Is a big man thing
When we show up for the yard
More running you
Go feel am for your head
Yakubu say he be the killer hood
All of a sudden he dey live good
Ahh
One man thousand
10 for the girls dem
One for the boys dem
You know we never dim
Akye saa
Make you never lie
On God for life
I go fit bust your brain
Money wey dey reign
Big boy thing
No dey play with my brain
Man wey dey work
Shoddy wey dey twerk
Gye me last fa kÉ ago work
Yang general
All I do is to flex
World wide thing am the next
Big flexing on my ex
Big flexing on my ex
Big flexing on my ex