Lyrics: Odunayo Ezekiel
Music: Odunayo Ezekiel
call me CASHAVER Na Na...oh yeah ennywise lomoyen en en .. Jozzy vibez lomoyen
Oppression everywhere start from nigga
Boy no fine nah just filter
Many enemies aye ni ika
I buckle my shoe boy dey para
Thunder burn their father
I do am again I don over I do am again I don over ha
Ayi ya ya ya
Mo ya turn up
enemy make them **** off
Agbekele mi ko le jami Bo o aya aya aah
Moya turn up enemy make them **** off
Oluwa mi Kole jamibo o aya aya
I don face many shit no be capping
Give me slow beat Moma josi
Give me Cana moma smoke it
I go wire I go wire moma jonzy
Bad energy mo ki josi
Give me Cana make I smoke it
Moma turn up ko to **** off
Mo ti turn up o wo wo wo ya ya
Been on the game for a while
We just dey push, see dem boys no dey smile ah
Pray to jah make I no go carry last.
Cuz eye don see pass wetin man go for yarn Ah
Olorun lon shina O
Bad energies dem go dey see saw
Oh my broda man just dey push e go still plump
If you no work O Nothing you go see chop Ah
Oh yea yea eh
I just dey push all my P O
So many things wey dem niggas dem dey think O
For good dem go show you many shit O
Shey jeje cause man gats to reason O
Nobody go dey for you.
Me I just dey hustle make I show them prove
Dem saying shit Buh man just dey look
Nothing spoil cos I gat my tools oh ah
Many many things don sup but I still dey chase(I still dey chase)
No sleeping Omo to get the pay(to get the pay)
Me I get this hope say me I no go fail
(Ayi ha ha ha)
As I dey blow I dey drop Omo there's no delay
Many many grace Omo no disgrace (no disgrace)
Jajehovah joor bamise (bamise)
As I dey go far today Na Ur grace(Na Ur grace)
Hundred level Na up up way(up up way)
Everyday we pray for better days(better days)
Bombing 24/7 Na money we dey chase(we dey chase)
Midnight no sleeping Na our mid day
I don face many shit no be capping
Give me slow beat Moma josi
Give me Cana moma smoke it
I go wire I go wire moma jonzy
Bad energy mo ki josi
Give me Cana make I smoke it
Moma turn up ko to **** off
Mo ti turn up o wo wo wo ya ya