Jeje

Lyrics: Uchendu Wisdom Chizi/Omowunmi ADE-Fosudo Music: Uchendu Wisdom Chizi/Omowunmi ADE-Fosudo/EMMANUEL CHINEDU OBIOMA (Vanilla) Verse 1
Baby Look inna mi eyes tell me what you see Told you couple times Only you I see I’m ready to take you Head over heels tonight Ready to give you All of that peace of mind
Tell me where you at Can we meet again I Dey like your kind Oti Je’mi ni I’m ready to make you Sing melodies tonight Something wey go ease your mind
Giving you that ecstasy You don’t need nobody else (no) Giving you some vitamin me Loving this your energy I swear
Give me something wey go ginger me Something wey go Sweet my body Boy you don’t need No body else
Baby give me jeje (jeje ) Jeje ( jeje ) Jeje (jeje) Body ten over ten ( ten ten ) Ten ten ( ten ten ) Ten ten ( ten ten ) I say baby give me jeje ( jeje ) Jeje ( jeje) Jeje ( jeje) Nobody fine pass my bebe Bebe ( bebe ) Bebe (bebe )
I say Pretty pretty boy Tell me where ya Dey I go Dey for you Even if I must to pay , l Everyday with you E be like na holiday I no lie for you Only you Dey burst my brain
Sweet love (sweet love) Dem say Love is blind But with you I just Dey See front I know you love it When I
Giving you that ecstasy You don’t need nobody else (no) Giving you some vitamin me Loving this your energy I swear
Give me something wey go ginger me Something wey go Sweet my body Boy you don’t need No body else ( nobody else Anything you want I give…
Baby give me jeje (jeje ) Jeje ( jeje ) Jeje (jeje) Body ten over ten ( ten ten ) Ten ten ( ten ten ) Ten ten ( ten ten ) I say baby give me jeje ( jeje ) Jeje ( jeje) Jeje ( jeje) Nobody fine pass my bebe Bebe ( bebe ) Bebe (bebe )
I say baby give me jeje ( je je ) Jeje je ( adlib chants Body ten over ten Ten ten Ten ten Baby give jeje ( jeje )
bebe bebe bebe!!!
Body ten over ten Body ten over ten !!