No Stress

Lyrics: Ilori Abdulsalam Olalekan Music: Ilori Abdulsalam Olalekan The rest of my life I no want stress I just wan dey flex
In God i trust and i get faith Your fake love no fit cure my pain Wetin i gain if i no get fame I go push my craft me i no get shame Me i no dey shame No pain no gain Loke loke Money everyday on my mind Steady everyday on my grind If you no help me ko gbagbe I dey see blessings come my way Wonti getimi mio gbonkan Para dey body emi taran kan Inkan toba so mio rawon Biti tailor o mio ranwon uhn
The kind life wey i live Pressure no be for me I don too dey worry I just wan make money Mo japa fun bad energy Na money be my therapy I just wan dey flex my life I no want stress for my life Stress me kin japa Owo lo mumi gara Mopa fun bad energy Smok* poly or blow cannabis Stress me kin japa Owo lo mumi gara Mopa fun bad energy Smok* poly or blow cannabis
This year i go give them high tension No vex if i no give you attention No more love no more affection Holy michael, holy Gabriel, holy uriel If dem wish me bad awon loma re Omo oro nimi mon pawo Biti portable mon dawo Mon tewo o Mon light, mon puff, mon pass To my brothers I’m the light I dey try my best i dey grind Make dem give me space make i shine Every good day ni mon calcu Mon reason pelu backwood I wan dey fly inside balloon (plane) If i get money no be taboo
The kind life wey i live Pressure no be for me I don too dey worry I just wan make money Mo japa fun bad energy Na money be my therapy I just wan dey flex my life I no want stress for my life Stress me kin japa Owo lo mumi gara Mopa fun bad energy Smok* poly or blow cannabis Stress me kin japa Owo lo mumi gara Mopa fun bad energy Smok* poly or blow cannabis
The rest of my life I no want stress I just wan dey flex Bad energy stay faraway
Hey Wavy Tk mix it baby