Tufiakwa

Make the fire dey burn Make the rain dey fall oo I'll stay with you forever E yeh yeh, E yeh yeh eh Yeh e , yeh yeh eh Oh nor nor yeah
Let me talk to you
I no fit bow before your gods I no fit burn incense, ask me why See these other gods They're sinking sands oh no In fact, to me dey no make no sense Oh oh oh oh oh oh Small toy toy gods Wey no worth frankincense
Na who know road I go follow Lololo follow Make I no go go solo Make dem no play me wayo Na who know road I go follow Lololo Make I no go go solo Make dem no play me wayo Oh no no
All of dem man made gods Tufiakwa Koyii koyii gods Tufiakwa God wey no fit to run my race Tufiakwa I no fit dey their lane Tufiakwa All of dem man made gods Tufiakwa Toy toy gods Tufiakwa God wey no fit to run my race Tufiakwa I no fit dey their lane Tufiakwa Head or tale, mi o por I go dey your side oh There's no other better place Than to be with you With you, with you This kind treat no be regular I no fit see am buy for mokola Ride or die,I'll stick with you
Na who know road I go follow Lololo follow Make I no go go solo Make dem no play me wayo Na who know road I go follow Lololo follow Make I no go go solo Make dem no play me wayo (Follow)
All of dem man made gods, Tufiakwa Koyii koyii gods Tufiakwa God wey no fit to run my race Tufiakwa I no fit dey their lane Tufiakwa All of dem man made gods Tufiakwa Toy toy gods Tufiakwa God wey no fit To run my race Tufiakwa I no fit dey their lane Tufiakwa All of dem man made gods Tufiakwa Koyii koyii gods Tufiakwa God wey no fit to run my race Tufiakwa I no fit dey their lane Tufiakwa All of dem man made gods Tufiakwa Toy toy god Tufiakwa God wey no fit to run my race Tufiakwa I no fit dey their lane Tufiakwa