Shayo Today

No no Dollypierce Ochosynko For my door I hear po po po 911 won pe po po po kilode Owo por ninu sokoto Ati shayo ati Jogodo
Omo moti shayo gan today Today today Oh no no no We go dance coupe Omo moti gboti de o Omo we go shayo gan today o Today today We go dance coupe Omo moti gbere de o
Shayo shayo Make we Shayo make we shayo See shayo shayo See make we shayo make we shayo Shayo shayo See Make we Shayo make we shayo Shayo shayo See make we shayo make we shayo
Omo ki lo fe now Omo igbinedion omo ki lo fe now Shayo plenty omo no go dull am Me ah gat doo ana me i gat am Omo Omotena ki lo fe now Shayo plenty omo ki lo fe now Me ah gat doo omo make we spend am Me I wan Maya me I no go pend am ‎
From my door I hear po po po 911 won pe po po po Owo por ninu sokoto Ati shayo ati jogodo The money too much WWn lo polongo Men on red wan come carry go As omo ogbon I ja si igboro Japa i fon si igboro
Omo moti shayo gan today Today today oh no no no We go dance coupe Omo moti gboti de o Omo we go shayo gan today o Today today We go dance coupe Omo moti gbere de o
Shayo shayo Make we Shayo make we shayo See shayo shayo See make we shayo make we shayo Shayo shayo See Make we Shayo make we shayo Shayo shayo See make we shayo make we shayo
Omo ki lo fe now Omo Igbinedion omo ki lo fe now Shayo plenty omo no go dull am Me ah gat dough ana me i gat am Omo Omotena ki lo fe now Shayo plenty omo ki lo fe now Me ah gat dough Omo make we spend am Me I wan Maya me I no go pend am ‎
Is plenty omo no tension No pressure omo no mention The money they we get big network Omo na omo na big set up Cause life is a tete We play am on a jeje If you win make you sempe Koju e malo tete Tell omotena make she sempe Is a word for the wise o
Shayo shayo Make we Shayo make we shayo See shayo shayo See make we shayo make we shayo Shayo shayo See Make we Shayo make we shayo Shayo shayo See make we shayo make we shayo
Triz made it