Determination

Lyrics: Bamidele Nihinlolawa Music: Bamidele Nihinlolawa (dmrddrmrdrm) hope no dey only if I no hustle again seh if I dey hustle I geh hope wey dey sepe I won't get tired kemi na kemina kinle tegbe see I no go quit gbogbo boba shey maje
All those staffing struggling poverty persecutions go turn story Surely One night big bag cash out very soon follow the story Mako biggest mansion toni sweaming pool and get the story Cuz man don’t face a lot countless night and days to narrate the story
I no dey joke I no sleep at night sunmonbilai olohun walahi tinba pade popsi mi online something go happen make I no lie
cuz determination mi ye ero okanmile I no go still I no go kill moma gbowo dede
Facing persecution believe and hope all to be somebody Waking no sleep all night even I jonse to make mi mummy proud I dey suffer staffing catching cruise woh omo ireti ni Tho still mi suffering but I believe me I can never doubt me
e go be one day my determination was so hard o I go catch it 4 real all those fake cruise dat I don catch o standby light go shine even NEPA no gree shine light o One day go be one day I go geh billi in my balace o
I believe e go be I go Getty money see araye mamon mi in case you no know mofe kemon ni
big thing in the town rocking up every time is not a crime to dey shine no one can stop me when it my time
e go be and I know that on a motion scoda kill them like a soda battling everywhere with gun like a soldier
see who dey who dey dey every hustler na them heh pay day one day go be my pay day all the bad belle magbewon shepe