Jeun To Da (JTD)

[Verse 1] I say this world e be small world But your papa no fit trek am And you sabi everybody gety one life And yes we want to flex am [Chorus] Suffer dey yeah e surplus But the people still dey March on We never kpai we never go down, no Steady working till the sun up If the money e been sure us Wetin man go dey work for? You don try, me sef I don try Jeun to da si nu My brother my sister Jeun to da si kun You no lazy if you taya You don do the one you fit do oh My brother my sister Jeun to da si kun No kill yourself 'cause tomorrow still dey oh You don do the one you fit do [Verse 2] If you get chance to chop life My brother chop am well oh 'Cause you deserve am gan You don dey work, work, work Sip easy does it my brother man, my brother man Rest assured that you’ve done all what you can, uh, uh, uh [Chorus] Suffer dey yeah e surplus But the people still dey March on We never kpai we never go down, no Steady working till the sun up If the money e been sure us Wetin man go dey work for? You don try, me sef I don try Jeun to da si nu My brother my sister Jeun to da si kun You no lazy if you taya You don do the one you fit do oh My brother my sister Jeun to da si kun No kill yourself 'cause tomorrow still dey oh You don do the one you fit do [Outro] Oh, oh, oh, oh Jeun to ta si ni You don do the one you fit do My brother my sister Jeun to da si kun Yeaaahh na, na, na You don do the one you fit do