Lyrics: Akinpelu favour Music: Akinpelu favour Life nah turn by turn Everybody go blow one by one Many things eyes don see,mouth no fit talk Ile aye yi ko n se fun enikan Normally man must to chop Things wey I no wan do plenty gan o But choice no dey,you gaz make the dough Make everybody celebrate, bamijo o.
Yeh,mo fe lola laye Me and my goons, ka jo lo ma jaye Steady balling lalale Friday I wan even take mama to Marley Yeh,mo fe lola laye Me and my goons,ka jo lo ma jaye Steady balling lalale Friday I wan even take mama to Marley.
Shawty wanna go for long Guess u wanna act along Cause am the king of the party Right from the starting Lyk 10 over 30 Yo Dem wan make me fall me no fit dull Face one or two me dey face 4 Flex for the night many kele we dey ball Party party many many disturbing calls
Yeh, mo fe lola laye Me and my goons, ka jo lo ma jaye Steady balling lalale Friday I wan even take mama to Marley Yeh, mo fe lola laye Me and my goons,ka jo lo ma jaye Steady balling lalale Friday I wan even take mama to Marley
emi fe ma jaye New new currency ninu aparte Steady balling lalale Friday I wan even take mama to Marley. emi fe ma jaye New new currency ninu aparte Steady balling lalale Friday I wan even take mama to Marley