Music: Israel Eti
Erima dance
Erima whine am
Erima
Erima whine am
Erima dance
Erima whine am
Erima
Erima whine am
Erima dance
I never see a girl
Wey fine like this
Nice figure 8 with sexy body
Erima na you make
Me spend my money
When I close my eyes
Nah your face I dey see
Because of you girl
I no fit sleep
Gimme love like ckay wantiti
And when I'm weak
You boost my energy
So if you leave me I'm a nobody
Oh baby I go always run
Race, race, race, race, race
And if I leave you wetin be my
Gain, gain, gain, gaingain
The way you whine your waist
The gimme me joy
(Joy joy joy joy)
You drive me crazy
Make me summa-surd
(Summa-surd sor sor sor)
Pana beat her body
Like an iron bender
She want a nigga
With a biggi chakabula
Oh yes
When I move down to the center
She'd be screaming very loud
Nakupenda
Erima dance
Erima whine am
Erima tell me
His kind love she no understand
Erima carry biggi load
For front and back
Erima shake it
From left to right
Because of you girl
I no fit sleep
Awwww so gimme
Love ckay wantiti
And when I'm weak
You boost my energy
So if you leave me
I'm a nobody
Oh baby I go always run your race
Race, race, race, race, race
And if I leave you wetin be my gain
Gain, gain, gain, gaingain
Erima dance
Erima whine am
Erima
Erima whine am
Erima dance
Erima whine am
Erima
Erima whine am
Erima dance