English

Music: Chidera Ojukwu Snow Woridu
I no like men wey speak speak fune You wey dem born for ajegunle Akwa aha gi bu nnenna isi o nene Stainless girl you be cele You dey form americana mana imaro beke Owu sa gi Iga ekwete Legodi onye ara Ichoro ipuara Shey back in uni na you be the fashionova
E never reach one year wey you go ghana Ina asuzirim me i wanna gonna We be age mates now you no get manners I no blame you i blame colonial masters
Na you be the baba for the girls Baba for the ladies Baba for the women Them dey call you baby When you go break you go ring my cellular Mehn Something must be wrong with your medulla
English Because of English English My teacher punish me o English Because of English English Onye nkuzi apia m utali o
English Because of English (owe) English My teacher punish me o English Because of English (owe) English Onye nkuzi apia m utali o
Oya chere were (collect) Man show me i no go soon forget (never) If you carry belle you comot Cho cho cho Kekerike by kent Tell me why you tryna touch my body(tryna touch my) Tell me why you tryna touch my body(tryna touch my) Sit down, relax Ekelebe no on sight I na emekwa ihe ndi bee okey (bewus) Sekwense maintain Tell me why you tryna take my money (tryna take my) Tell me why you wanna take my money Abulo wetin dey sup
English Because of English (wetin dey sup) English My teacher punish me o English Because of English English Onye nkuzi apia m utali o
English Because of English (owe) English My teacher punish me o English Because of English (owe) English Onye nkuzi apia m utali o
Bright Chimezie Bright Chimezie Number one number one Woridu How you no wan make i speak my language? You dey mental? Taa you be garbage I dey spit facts yes i be savage Listen make i play you cartridge
A b d gb e F g gb gw h G k l m n Nw ny o o p R s sh t u U v w yi z Gbe mi debe Ugo ebe
English Because of English English My teacher punish me o English Because of English English Onye nkuzi apia m utali o
A b d gb e F g gb gw h (owe) G k l m n My teacher punish me o English Because of English (owe) English Onye nkuzi apia m utali o