Motivation

Lyrics: Boy King/Frank Damian Music: Boy King/Frank Damian Telling me what I can’t do Is my Mother****ing motivation (motivation) Light up me world like a candle You already know it’s an elevation So no holidays We grind everyday With my eyes wide, steady paper chasing Searching for a way A way through the day And a life for the Night
Say nobody go come for you When the matter don Dey slapy pass garri oh I sidown and kaku with my cally oh Run the numbers up with my padi oh Uh hun I Dey live my life I go do the thing wey only me I sabi oh No go call me if no be money oh Me I no Dey like plenty story oh Shey you know me oh
Niggur just Dey grind on a low Wetin I Dey fight for na dough Everyday and night on a roll Praying for the money Like my mama don cry tire Eveybody don scatter
Niggur just Dey grind on a low Wetin I Dey fight for na dough Everyday and night on a roll Praying for the money Like my mama don cry tire
Telling me what I can’t do Is my mother****ing motivation (motivation) Light up me world like a candle You already know it’s an elevation So no holidays We grind everyday With my eyes wide, steady paper chasing Searching for a way A way through the day And a life for the Night
Niggur just Dey grind on a low Wetin I Dey fight for na dough Everyday and night on a roll Praying for the money Like my mama don cry tire Eveybody don scatter.