Shock The World

Lyrics: Kennedy Asamani Music: Kennedy Asamani Few months to come My struggles I go overcome All the pains go go o And my foes no go understand This life e be planned Creator God wey He plan I know man is a winner When I fall man go dey Stand Superstar me nie ɛyɛ mia mɛnhw ɛ ekyire U can keep on doubting Mekɔ tour wɔ abrokyire I go control crowds E be fame no be clout I Dey feel am within me Yes my time go come One day I go shock the whole wide world Believe mee I’m gonna rise to the top Is not easy ehh but Wanna go dey live the life I want Ahh Ah Ahhh Stardom be where me I come from One day I go shock the whole wide world Believe mee I’m gonna rise to the top Is not easy ehh but Wanna go dey live the life I want Ahh Ah Ahhh Stardom be where me I come from I keep on pressing Believing in blessings My star is shining And I know that I am worth it I go borst demma minds You go see for your eyes FreshKen meko high Celebrating with my slimes My tune is amazing Dem go play it on a daily I go rain for many ages Won’t stop till I die Superstar me nie ɛ yɛ mia mɛnhwɛ ekyire U can keep on doubting Mekɔ tour wɔ abrokyire I go control crowds E be fame no be clout I Dey feel am within me Yes my time go come One day I go shock the whole wide world Believe mee I’m gonna rise to the top Is not easy ehh but Wanna go live the life I want Ahh Ah Ahh Stardom be where me I come from One day I go shock the whole wide world Believe mee I’m gonna rise to the top Is not easy ehh but Wanna go dey live the life I want Ahh Ah Ahhh Stardom be where me I come from One day I go shock the whole wide world Believe mee I’m gonna rise to the top Is not easy ehh but Wanna go dey live the life I want Ahh Ah Ahhh Stardom be where me I come from