Letter To My Brother

Music: Nojimu Olamide Nojimu The best way to get through tough times is to surround yourself with people who will support and encourage you.
I know we dealing with a lot rii know Trust me I gat ur back I know is hard to feel alright sometimes Yh I gat ur back I’m searching for a light in the dark of night Yh I gat ur back Dealing with the pain and the tears that I’ve cried yh I gat ur back Yh yh I gat your back
Dhexson My brother, how you dey I dey call but you no dey pick up My sister, egbon I dey feel your love from a distance Oh my mother, I see your work Na why I no ever wanna give up My Jigga, one love I dey with you till we sleep sand
Yh, back in the days we dey soak garri Gone are the days we play with kpanti Your troubles na for me, my worries na for you, never feel alone Yh, back in the days when dem no reason me You stood around fighting for me Brother wey dey for me I dey with you till eternity
Yeeeee Raping in my heart oooooo No matter watin I face today brother man Na you Dey for me ahhh
When I bi Dey reason am I no fit lie Cause na you Dey reason mine now O my brother my bloodline Cause na only you Dey for life And I trust you more than mine (Girl friend) I know you Dey for my life
Reason am with me when I Dey hustle I believe one Dey we go buy muscle Pull up with the guys way Dey still hustle But I know one Dey we go still couple
We chasing big bag oooo And I know is getting hard ooo Is making me mad Cause I know one day we go hard ooo Dealing with a lot of shit yh im gon survive U my guy forever together **** the pain struggles gon gain keep moving m one step at a time Rise above the pain and shine like the sun in the sky Dealing with a lot of sgit Dealing with a lot of thing X2 Yh we gon make it