My Mind

Lyrics: Umar Sulaiman Gaya Music: Umar Sulaiman Gaya Desquad o oh yeah yeah
You dey my mind Everyday every night o honey i dey for your side All the evil dem do you no fit dim your light Just dey pray baby you go dey alright Dey alright

I do hope you fall in love with me When I'm still young enough to do something about it I'm letting it be what's it's suppose to be When it's supposed to be Nobody can stop it
You dey make me dey dagbana I go like put your booty for corner You go like to stay forever eh Forever Baby Dagbana I go like to be your lover Call me Machala Big boy wey go shutdown arena
You dey my mind Everyday every night o honey i dey for your side All the evil dem do you no fit dim your light Just dey pray baby you go dey alright Dey alright
Your body do me something nice Wey dey cool my mind You no go deceive me Don't leave me now Dey my side for life
Nobody go do you wrong As long as you dey my front I be rice baby cook me And again i go be your sauce
Carry me dey go Carry me dey go Ki nunan so I go dey for you baby ah