Onana nana nana
Wo wo wo wo wo wo
Prince larry yeah yeah
Bola baby
Wetin eye don see, man no fit talk
Wetin man never do, just to make the bread, make we no go beg
I just wanna dey my day now
Make nobody whine me right now
For this life na one life
You trust the, dem **** up
Wetin man for do, I no fit explain
And i don try i swear
but i still dey lane to fame yeah yeah
Them say Larry speak your mind
Tell them everything bottled up down in your mind
Every know mi o kin cause wahala
But if you cross my lane omo you go retire
Story full for ground, if I start to talk shey you sure you cover,
Been a journey coming from city Iβll never lacked
Showing love to everyone that ever crossed my path
Ape ko to je ko ni jebaje
Coming straight from the vibes cartel,
See this hussle we dey that I wonβt relent,
Baba God ko ni Jen baje
Ape ko to je ko ni jebaje
Coming straight from the vibes cartel,
See this hussle we dey that I wonβt relent,
Baba God ko ni Jen baje
Wetin man for do, I no fit explain
And i don try i swear
but i still dey lane to fame yeah yeah
See everyday we dey strive, we dey push, we dey grind
Real life, no be propaganda
And when hunger dey catch make i hustle for the pay
Cos we i no be bystander
Oluwa show me the way no be play play play
Everyday na war we dey fight fire
For the money we dey grind
Na the process make my life sweet like its Mirinda
Have been on the road for days o
In the jungle looking for pay so
Everyday na the bag we chase o
100 meters sprint not race o
Have been on the road for days o
In the trenches looking for pay so
Everyday na the bag we chase o
100 meters sprint not race o
MIddle fingers to my enemies
Cos me i no dey hustle for your benefits
If dem like make dem sleep like a sedative
Cos me i no relate like a relative
Middle fingers to my frenemies
Make dem lie fire burn all your energy
Say my head just dey shak like its henessey
Say we just dey catch cruise like we relative
Wetin man for do, I no fit explain
And i don try i swear
but i still dey lane to fame yeah yeah