Ah yeah, oh yeah yeah On God ohh On God ohh Oh yeah, yeah yeah
(Bridge) Ar dey live this life, ar nor dey stress for natin... Them they wish me bad, them no wan see me succeed... And even the life ar get, na God na inh get all thin... I dey wish for the best, nothing else but all thin...
(Chorus) Me destiny on God ohh, me success on God... Me life on God ohh, everything on God
Me destiny on God ohh, me success on God Me life on God oh, everything on God
(Meek Magus Verse) I've been through the dark and worse... Ar don't feel many pain and loss... I don't fall many time on the dust... but I never lose me hope on God...
Ar don taste many struggles, Ar don face many huddles Ar don see Boko famble wey nor like you As you get to the light dem wan dull you I've been through many jungles you go only make am if you humble Boko wish for make you stumble as you make am na life them want hug you
It's on God, yes it's on God, The blessing I receive now non-stop It's on God, yes it's on God, Everything ar get say na from God
Bridge) Ar dey live this life, ar nor dey stress for natin... Them they wish me bad, them no wan see me succeed... And even the life ar get, na God na inh get all thin... I dey wish for the best, nothing else but all thin...
(Chorus) Me destiny on God ohh, me success on God... Me life on God ohh, everything on God
Me destiny on God ohh, me success on God Me life on God oh, everything on God
(Kaley Bag Verse) On God, mi life ar don lef am to the Pa.... Ase you head up make you look to the star... Ar nor trust mortal man, only God na mi bra... Them just the charm me name like bean Chakra... On God, man them the bet way the team they on board... Real nigga sh**, we don lef them pa fraud... Only God know all the pain way ar feel... Ar busy they cry, man them busy they chill... Mi hope and mi trust, hence na God dey shabe Ar know it's a must... Everything I do, God must know.. Word for a wise, this na conscious flow... Just like Mark Tyson, man must blow... Enough fertilizer, man must grow... Enemies they cam, enemies they go... Boko man go proof, time must show....
Bridge) I dey live this life, ar nor dey stress for natin... Them they wish me bad, them no wan see me succeed... And even the life ar get, na God na inh get all thin... I dey wish for the best, nothing else but all thin...
(Chorus) Me destiny on God ohh, me success on God... Me life on God ohh, everything on God
Me destiny on God ohh, me success on God Me life on God oh, everything on God