Ambulance

Lyrics: Akwazie Godsword Chinedu Music: Akwazie Godsword Chinedu Vanilla
I no go even think am When we dey for alter I go say I do And me I no be Runtown but I go run anything for you Gum my body like tattoo For you I’ll never lose my cool Transaction for your savings approved Make them talk all na hullabaloo
Yeah Go go Fine diva from obodo oyinbo Ease up on me omo there you go wetin dey do you oya wetego I for like know what you know umm Mi casa su casa Amigo umm Te quiero, tu alma bendigo (ah) Aura dey scatter my ego
Set alarm (alarm) Book appointment for your bum bum Backside too complete no comma (yeah) No negotiation, no akawo Baka wey fi make me empty my kolo Spend am one by one Ìwọ gàn ló pa ìrò Uhh Booty weighing like 1000 pounds Put me for reason I wan check and balance
Check and balance Check and balance This your body don put me for ambulance Check and balance Check and balance This your body don put me for ambulance Check and balance Check and balance This your body don put me for ambulance Check and balance Check and balance
BBL or medical, natural or follow come body Omo me I just like am (like am) I no too dey available for everybody but for you I’ll come faster Uhh we go dey like Romeo and Julie but our own na Jae and Cleopatra Believe me when I say I dey for you I go be your candle, you’ll be my lighter yah yah
Yeah Go go (yeah) Fine diva from obodo oyinbo Ease up on me omo there you go (yeah) wetin dey do you oya wetego I for like know what you know (I for like know what you know) Mi casa su casa Amigo (migo) Te quiero, tu alma bendigo (ah) Aura dey scatter my ego
Set alarm (alarm) Book appointment for your bum bum (bum bum) Backside too complete no comma (comma) No negotiation, no akawo (akawo) Baka wey fi make me empty my kolo Spend am one by one Ìwọ gàn ló pa ìrò Uhh Booty weighing like 1000 pounds Put me for reason I wan check and balance
Check and balance Check and balance This your body don put me for ambulance Check and balance Check and balance This your body don put me for ambulance Check and balance Check and balance This your body don put me for ambulance Check and balance Check and balance