Elon boys

Lyrics: Kolawole Kazeem Olalekan Music: Kolawole Kazeem Olalekan Kashmond vibes
I’m stronger than my thought Hotter than fire more than you can touch And I be like Chris Brown I dey gather crowd anywhere I dey perform Chill out make you enjoy Send me money to boost my joy Me self wan tear my own Benz Nah why I’m active and never relent No dey sleep on this boy He get talent and him time go too long He no be your father you no give am opueh buh you still dey bill am Who does that? CP self no fit do am Money nah water buh e no fit waste am Kashmond get vibes you go soon sabi am You go soon sabi am
I get God I no fear Who don get God No dey fear threat

Elon Boys Dem too dey active If anything sup Dem no dey loose guard

You see those Pakistan no dey bomb am If you see better update no dey hide am Find cc give the loader That GLE God go run am Nah who dey hungry nah hin go dey feel am Person wey dey lowkey dem still dey bill am Wetin elder dey see when he sit down You fit climb the tree make you no dey see am I’ve promised to do the best I can do Cos this life self no get part two O fe rock High fashion pelu zanku Carry your hustle for shoulder bi ti buju No let anybody con dey whine You go hustle like mad make you hear truth Never bite the hand wey dey feed you Make you no go loose person wey go help you