Fake Life

Lyrics: David Bala Music: David Bala I go by the name Hypeman wire wire Alaye may God no allow you oppress helper Shout out to the real guys dem We're the represent Chorus.... No go follow them do we Kno who get doings Alaye take it easy no go use your future na person were get Life go fit to flenjo now you no fit Post as your guys no dey Hook.. No go do do No go borrow eh No go do do Say no to fake life Three Gbosa for the real guys Guys were no the fake life guys were no the borrow phone to snap just to post am for Insta You follow them go centinary you the claim say you be wire wire and your mother day house the find wetin she day chop God punish you Chorus.... No go follow them do we Kno who get doings Alaye take it easy no go use your future na person were get Life go fit to flenjo now you no fit Post as your guys no dey