Happy

Woo It's your boy MAXEE Sipping Hennessy casamigos Casamigos Gbetraye agbe mi gbe mi de be Gbemi de be If money Dey for pocket We go do Do ri me Do do ri me Cause we are HAPPY Happy Pull up in Lambo Lambo Money Dey el chapo Chapo Me no time for no convo Wey no Dey give me Wetin I want oo Shout out to my guys For the ghetto Ghetto Wey Dey hustle Everyday for the bag Bag oo You know one day e go set Them go watch you like cassette AMA jayie from January to December If money no Dey I go still Thank you jehovah I Dey alive I no get any wahala I go live my life chop my life Like say na only me Dey for like Na only me , na only me Na only me Dey for life oo eh Na only me , na only me Like say Na only me Dey for life oo Na only me , na only me Na only me Dey for life Na only me , na only me eh Like say Na only me Dey for life oo Them be think say We no go make am Dey play Life e don show me shege If I no make am evidence no Dey say I try my best Do my best leave the rest I no come fit kill my self Na happiness I Dey find Make no body come spoil my shine Even when money no Dey I go Dey happy I go Dey happy I go thank God Them say money na vanity But I want Am make e surplus ooo I want to chop my life Make I enjoy flex my life Na only one life I get I want to flex my life AMA jaye from January to December If money no Dey I go Still thank you jehovah I Dey alive I no get any wahala I go live my life chop My life like say na Only me Dey for like Na only me , na only me Na only me Dey for life eh Na only me , na only me Like say Na only me Dey for life oo Na only me , na only me Na only me Dey for life oo eh Na only me , na only me Like say Na only me Dey for life oo AMA jaye from January to December If money no Dey I go still Thank you jehovah I Dey alive I no get any wahala I go live my life chop My life like say na Only me Dey for like