Lyrics: Daniel Benjamin/Adegoke Habeeb A
Music: Daniel Benjamin/Adegoke Habeeb A
Oh oh yeah
Woah oh
Watcha now
Show me ur friend
And I go tell u
the kind pesin wey you be
And I go tell u
The kind thing wey u fit do
The kinda energies u ever letting come thru
Itβs up to you
If you call me ur friend
U better know
We defo riding to the end
We no dey like dem wen de like to pretend
Fire dem! Oh yes I mean to offend
Watcha now
Iyo oh oh oh oh oh ooh
Lowkey and I no de like show
Keep it clean like di bible ooo
Iyo oh oh oh oh oh ooh
Anytime I talk my mind so
Dem say I don smoke Colorado
(Elevated)
I get bad frenemies dem wana stab me from behind
If no be God grace I for don fall way behind
I close my eyes I go still see the signs
I keep it real still dem faking to be kind
Days when no shingbaka dey for
Pocket we still making the way yeah
Opp dem yarn opata free dem
Breaking bread we making the name yeah
So many things wey dey sup
Definitely con be eye opener for me walahi
Ima do better for sure yeah yeah
Yeah yeah yeah woh
Better make up ur mind
We going hard on the grind
And never stopping like time
Dem all we cast and bind yeah yeah
Wo wo wo yeah yeah wo wo
Why me why me
What u thinking u better qualified yeah
U know everyone deserve to feel irie
U no fit alter wetin Jah already write yeah
Everything I am I owe it all to SAATI
steady giving thanks dat one na automatic
Love is all we need so we go fit thrive Yh
If u vexing for it then na ur pala see Yh Yh
(Elevated)
I get bad frenemies dem wana stab me from behind
If no be God grace I for don fall way behind
I close my eyes I go still see the signs
I keep it real still dem faking to be kind
Days when no shingbaka dey for
Pocket we still making the way yeah
Opp dem yarn opata free dem
Breaking bread we making the name yeah