Good Life (Speed Up Version)

It's your boy O.P.Y Hmmm da da o Iam iam i Am billirano (yah billirano) E no fit be like this forever o Man been striving everyday koleda o Koma gbodo ja sasan wonma damida o Suffer suffer omo e dey tire man E dey tire man And I been down for a while now Ki owo nla wole kingbo gban gban Omode ni mi mio gara Where the money dey so tell me kajowa o Shey bi na my dream I dey follow Forget all my sorrows for life Eni lamo koseni tomola And If yawa sup everybody masa Depend on yourself e go better broda I just wan dey Dey enjoy myself ah good life no stress E no easy to get to the top but kode matter madebe I gats to do this everyday kosi eni toma bamishe I gats to hustle all alone I come this life alone (Oh oh oh ayy) Ayy eh eh ayy Ayy eh eh ayy Normally I dey try Normally I dey grind Many times I been dey think Many days I dey reminisce Wetin my eyes don see Wetin my eyes don see for street Sapa otito Wetin you do me so abeg free me make I go One hit make I blow Many many foes kokanmi I still dey go (Ye ye ye) I just wan dey Dey enjoy myself ah good life no stress E no easy to get to the top but kode matter madebe I gats to do this everyday kosi eni toma bamishe I gats to hustle all alone I come this life alone (Oh oh oh ayy)