Lyrics: Emmanuel Forun Music: Emmanuel Forun (Money dey change person oh!) Joro!!!!!
(Chorus)
{Jdice}
If e no be for the money, abeg-e leave am If e no be for the cash, abeg-e free am Shey I be confirmed gee nasso I see am I be confirmed gee but them be unbelievers
If e no be for the money, abeg-e leave am If e no be for the cash, abeg-e free am Shey I be confirmed gee nasso I see am I be confirmed gee but them be unbelievers
(Money x8) … (get to know the story)
(Verse) If you get-e money you be boss Na you go call all the shots Fifty bottles for the club Where the ladies dey make them come Ah say! If you get-e money you be boss Na you go call all the shots Fifty bottles for the club Where the ladies dey make them come (Pre chorus) Joro!!! (sexy dem a pull up) Joro!!! (Bad man-a pull up)
(Chorus)
{Jdice} If e no be for the money, abeg-e leave am If e no be for the cash, abeg-e free am Shey I be confirmed gee nasso I see am I be confirmed gee but them be unbelievers
If e no be for the money, abeg-e leave am If e no be for the cash, abeg-e free am Shey I be confirmed gee nasso I see am I be confirmed gee but them be unbelievers
(Money x8) … (Get to know the story)
(Verse 2)
I get money to spend Oya come with your friends And I will put you in a Benz I go meet your demands I get money to spend Oya come with your friends And I will put you in a Benz I go meet your demands (yeah)
Money dey me I go spend on you (spend on you) Anytime you call I’ll be there for you (there for you) I’ve been watching you from my left side view (left side view) As I stand and stare girl I fall for you…
Joro!!!!!