Awolowo

Lyrics: AWosika Olayemi Josiah Music: AWosika Olayemi Josiah I go smoke that ganja until I go blind You go know say I take ganja all the time Pass me the ganja give me brown rizzler Pass me the ganja light me up so high Take me over, over, I dey cloud so high Fly me up oh up so high Till I find myself talking with most high Some, some think say me I don mad Oh Oh he still dey go, leave am, leave am, leave am I think say him don enter that side As I dey let them know wetin dey my mind Some dem take me for a fool yeah Awolo (Oh) Awolowo (Yeah-yeah) A n fa’gbo lo (Ahn) lowo lowo (lowo, lowo) Aye n lo (Ate n lo) bebe n lo (Bebe n lo) Won ba mi so (Won ba mi so) Mo ti koti kun siwon Me I no mind wetin dem go talk Ewe at’egbo, na the only thing I know Aye n lo (Ahn) bebe n lo (Oh oh) Won ba mi so (Won ba mi so) Mo ti koti kun siwon Thank you Jah for giving us rain Abundant blessings mi a Jah fi rain Blessings from a plant, eat ganja all day Puff one, two, take off my pa-pains away Oh away, yeah yeah Emi o ma le mu’gbo t’Olu ba we Rara oh, I go roll my spliff my way My way no be your way (Yeah-yeah) Awolo (Oh) Awolowo (Yeah-yeah) A n fa’gbo lo (Ahn) lowo lowo (lowo, lowo) Aye n lo (Ate n lo) bebe n lo (Bebe n lo) Won ba mi so (Won ba mi so) Mo ti koti kun siwon Me I no mind wetin dem go talk Ewe at’egbo, na the only thing I know Aye n lo (Ahn) bebe n lo (Oh oh) Won ba mi so (Won ba mi so) Mo ti koti kun siwon Awolo (Oh) Awolowo (Yeah-yeah) A n fa’gbo lo (Ahn) lowo lowo (lowo, lowo) Aye n lo (Ate n lo) bebe n lo (Bebe n lo) Won ba mi so (Won ba mi so) Mo ti koti kun siwon Me I no mind wetin dem go talk Ewe at’egbo, na the only thing I know Aye n lo (Ahn) bebe n lo (Oh oh) Won ba mi so (Won ba mi so) Mo ti koti kun siwon