Standard Living

Lyrics: Okuwoga Olamiji Music: Okuwoga Olamiji They call me Lamyeed Lamyeed (Endeetone the Beat Lord ) Water no get , Enemy if you feeling my vibe, make we gum body
I don see plenty suffer oh I don see many ballers oh
Buh as the thing con de be con be like say Geh worry
Many people want me down Many people want me frown Oluwa ma gbe mi ga
Water no get , enemy if you dey feeling my vibe, make we gum body if money no Dey, dem go gbe body Anything wey you de do, you go get enemy
Dem no de when you de suffer Dem no de see, dem no de see you when you de do the waka Waka wake uh ye Uh ye ye ye ye ye I say Plenty money Fun everybody Uhh ye !!!! Uhh ye ye ye ye Make u no go hate oh, never too late oh You go live the standard life
Oluwa wa bami se Ka yo mi kun , ko le, ki ma se ke ! Ki n wo aso eeye, ki n gbemi pe Ki mugu yen sanwo mi, San wo mi pe
Oluwa wa bami se Ka yo mi kun , ko le, ki ma se ke ! Ki n wo aso eeye, ki n gbemi pe Ki mugu yen sanwo mi, San wo mi le
I don see plenty suffer oh I don see many ballers oh
Buh as the thing con de be con be like say Geh worry
Many people want me down Many people want me frown Oluwa ma gbe mi ga
Water no get , enemy if you dey feeling my vibe, make we gum body if money no Dey, dem go gbe body Anything wey you de do, you go get enemy
As i de grind everyday Pray to jah make blessings come way Nkan to ju ri, lo je ko ri pe !!! That’s why I de chase the check over the babes
Follow me jo now, Fi ibadi jo, make you go do low !!!! No reason go there, If I de give you, no mean say I fool
Follow me jo now, Fi ibadi jo, make you go do low !!!! No reason go there, If I de give you, no mean say I fool
What you see, can be deceiving Na Only jah , me believing No matter wetin you de go through No let any man hold you !!
Poor man wey no get money and he want marry If he marry nko ? Who go take care of the house ( se Na me ?) My brother hustle ooh
Dexdan
Zeeonthemix