Baajo

Pieces I dey join to turn my life around yeah Pieces wey dey make a man, make a man go Make a man, Make a man blow aaaa (make a man) So many others wey dey believe in the grind yeah So many others come and go (Alikoto eyy) Pieces I dey join I put them all together oowaa Pieces wey dey make a man grow Man grow, man blow I reach a point I no dey give a dahmna oowaa Mandem get things to show Happy my own This kind feeling wey dey dey make I want to do do do much more This Kind feeling wey dey Wey dey make I want to choose choose choose my own Energy Energy I dey need wey make a man try go sober Energy positive adey need adey need Want am over Energy Energy I dey need wey make a man try go sober (Energy positive adey need adey need Want am over) Ewo baajo baajo Show your body love and baajo Love oo Love oo And do show yourself some self love o Baajo (baajo) Baajo (baajo) Show your body love and baajo Love oo Love oo And do show yourself some self love o baajo baajo Show your body love and baajo Love oo Love oo And do show yourself some self love o Kilode wetin dey sup gidigi Searching for the money oo gidigi Oya wait wetin dey for body So do your own Kilode wetin dey sup gidigi Searching for the money oo gidigi Oya wait wetin dey for body Create your own road oo. This kind feeling wey dey dey make I want to do do do much more This kind feeling wey dey Wey dey make I want to Choose choose choose my own Energy Energy I dey need wey make a man try go sober Energy positive adey need adey need Want am over Energy Energy I dey need wey make a man try go sober (Energy positive adey need adey need Want am over) Ewo baajo baajo Show your body love and baajo Love oo Love oo And do show yourself some self love o Baajo (baajo) Baajo (baajo) Show your body love and baajo Love oo Love oo And do show yourself some self love o ( So where you dey oo Show your face oo No fake your lane oo Happy body ooo So where you dey oo Show your face oo No fake your lane oo Happy body ooo )