Celebrate

Lyrics: Adejare Adeusi Music: Adejare Adeusi (instrumental) - - huh ye ye eh hmmm - e dey today eh yay yay eh ye ye ye
e dey today tomorrow is another day we go celebrate because mo tin korede e dey today tomorrow is another day we go celebrate because mo tin korede
hmm yeah owo tun wole eh yeah yeah yeah eh
for a long time otipe tipe tipe for a long time I dey do my music tike tike when nobody know me when nobody send now industry gba alejo everybody won fe ya photo na my song dem dey jam for radio I be the voice wey dey scatter igboro now you see me now I am balling and everyday its a party now that depression and hardship and sorrows and sadness are gone shayo till the morning e dey today tomorrow is another day we go celebrate because mo tin korede e dey today tomorrow is another day we go celebrate because mo tin korede ahhh yeah owo tun wole eh yeah yeah yeah eh hustle don dey pay yeah eh yeah yeah yeah yeah owo tun wole eh eh eh motin korede kilode come on tell me kilode cho cho cho got much to say leave me alone make I do am my way eh eh owo kunle I be golden boy Adekunle go on check my real estate then you go know say money dey my dada don dey long it means money don dey come oya look me from down to top omo you should know what's up huh e dey today tomorrow is another day we go celebrate because mo tin korede e dey today tomorrow is another day we go celebrate because mo tin korede
hmmm owo tun wole eh oh yeah yeah yeah eh hustle don dey pay
motin korede eh motin korede
woah ah ah ah ah ah ah owo tun wole eh yeah eh eh yeah hustle don dey pay
moti korede eh eh eh
kilode come on tell me kilode cho cho cho got much to say leave me alone make I do am my way eh