Lyrics: Fashakin Abayomi/Fisayo Fashakin
Music: Fashakin Abayomi/Fisayo Fashakin
Hello Akanni
Ma
(Eulogy)
Not in a competition cos we ain’t looking for the same thing
You’re looking for your daily bread I’m looking for the bakery
If poverty will end me Oh lord! I want you to take me
Cos only money and protection can guarantee me safety
Ije Omo okunrin ò easy life’s so hard and it’s too tough
Had I known
Would’ve demanded for a tutor
But true talk
Sometimes he go dey sweet like e b twosome
So calm down
Ore é to trust yen ma fi nu tan
We no get any food na everyday we dey chop rice
Na when u need ham most our nepa go just off light
We no get touch-light they looted our ShopRite
Now market woman are even selling below their cost price
What they could’ve done right ?
We even use to bomb grind
We no dey trust our own government we con dey trust client
Online we dey bomb site
Dollar rate don rise
Abeg tell Jacob to give Esau his off-white
When I wake up in the morning man no fit dispute the blessings
Pray to Jehovah and I told my mama to bless
Cos I don’t know o
And it’s been long since I’ve being broke
And now I need Igbo and Shayo
Seban sop oro nigun só tigun defi pa Lori
Even me wey no get fat I’m still burning calories
Jhor jiju talori ?
Bobo hustle jhor ma je kan ma ka iye asò to ni
I want you to recognize this cos its some thick talk
Kudos to all d Nigga’s wey no still gree to dey do fraud
No smoke where dem park Hilux
No stretch hand for where your paddy claw
Mafoju oloore gun gi
De make sure pe ookeyin siwon
De tun make sure pode Nibon
Cos omo Eko ma’an firan
Mo kala gan Mio de Riran
Tori oju mi deti ri gan
Life no balance like Jigan
I’m sorry that I used you just to illustrate the fact
That the youth are ready to do anything to secure the bag
Popo go stop you for road for no reason drop Kaluba
You no get body IP werey but you go join Aluta
Shebi kadura ti gba
Na dis same country pastor dey give hin pikin belle
Her mama still pay tithe papa still dey tell pastor pele
Odogun asotele
Oya tell me now which of our girls no dy go Celé
Alfa team working with herbalist
Use vpn enter Paris
Who buy u ur iPhone u even dey use ham without permit
Get PVC Vote us
Ifa priest dey go church
Government con dey scope us
We don lose our focus
Finish School now no job
One wey I get na blowjob
Make I continue no jhor
My brother man no phor
When I wake up in the morning man no fit dispute the blessings
Pray to Jehovah and I told my mama to bless
Cos I don’t know o
And it’s been long since I’ve being broke
And now I need Igbo and Shayo
Maximum respect to those youth wey no dey do fraud
Love your decision and I swear that’s a good one
And to those wey dey do ham no mean say dem no go make heaven
Cos u b goalkeeper no mean say u no fit to play 7
Oh! u thought that was a mistake oh! no It was some flip flop
Why I go dey steal stuff
Guy e don do Wetin sup
I neva go no worry me sef I still dey come back
Not even serious yet me I still dey punch bag
Package ham like lunch pack
Have a nice day and I hope you’d always come back