Sability

Lyrics: Oluwadamilar David Aderibigbe/Awilo Longomba/Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe Music: Oluwadamilar David Aderibigbe/Awilo Longomba/Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe [Intro] London (London) [Verse 1] E n lę oh Greet everybody for here oh Padi jo se se pęlę oh Mo ti so funwon tęlę oh Belle oh Deliver like I get belle oh Dem say I dey go cele oh Dem say I dey go cele oh [Pre-Chorus] Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you get e the power Sweet e pass amàlà ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do [Chorus] Sabi oh, oh-oh (Come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh Sabi oh, oh-oh (Come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na) [Verse 2] O ni reason O ni reason why dem dey call me oloyin While you beefing, I'm still lеading Kill anything I no fit miss You no go fit in my shoes High fashion, Jimmy Choo Wanna sip some jin and juice Tomorrow will bе okay [Pre-Chorus] Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you get e the power Sweet e pass amàlà ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do [Chorus] Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh Sabi oh, oh-oh (Come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na) [Outro] Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you get e the power Sweet e pass amàlà ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do