Lyrics: Sanni olawale
Music: Sanni olawale
Sinner man
prayer from mom
Kowo Gucci but Owo Versace As you know Koinsyouarebad
See my mama call me say omomi masunle
Tell me say make I gbekele Oluwa
So me I remember say Anything wey dey dull ma kepe oluwa
Majekinsule o anything I Dey do I must get the pay
Make I hop in my range make dem see me for street make dem shout tuwale
Mummy I don dey smoke kuri
And I don dey smoke loud o
Iβm sorry O depression lofe pami o
Mo korin korin korin wan gbo mi
Shea u knw my name na kanyin
Life isnβt funny
Olebere LATi tell you story
As I dey go CAC I dey go CELESTIAL baba maje kin riya
Working very hard plenty money for my yard
I no be Bella but mole pariwo aya
Higher higher higher
Call on Holy Ghost fire ya ya
Moman sun but mio kinsun falala
I dey work every night make I get the rabba
That same boy from the Gettho
Omo igando
No dey tell me Wetin I don know
I dey cacu fast mio slow slow
Omo no more sorrow